▹ Home ▹ Music ▹ Video ▹ Album ▹ Lyrics


Foreign| Ghana Music | Gospel Music

Upload Your Song

Latest Naija Music & Nigerian Videos

« | »

Wizkid – Kese (Dance)

PublishedBy: in MusicJanuary 13th, 2025 -


Wizkid – Kese (Dance)

Song Details

  • Artist: Wizkid
  • Category: Naija Music
  • Genre: Afrobeat
  • Released: 2025-01-13
  • Duration:
×

Lyrics

dance (gbedu)
chale, make we dance (gbedu)
make it dance (oh, le-le-le, gbedu)
let the music e dey play (gbedu)
omo, say you go dance (gbedu)
chale (starboy), make we dance (gbedu)
you go dance (gbedu)
you go dance
for the vibe, i've been out for days
steady chasing the kpa, i dey concentrate
mm, anytime i dey
whether night or day, i dey on my j's (yebo)
even on my lane, mm
them go dey dance to the gbedu, them go feel irie
'cause anything wey i drop, dem go chop, ajé
whether night or day
i dey on my j's, i dey on my j's
kese, kese, kese, kese, kese, kese
gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
how many times dem go tell person?
dem no dey pay to dey learn lesson
sha manya, gbẹ́mi de'bè
and it's a vibe anytime we dey there
i no get time, i no get patience
spray the money plenty
dance (gbedu)
chale, make we dance (gbedu)
make it dance (oh, le-le-le, gbedu)
let the music e dey play (gbedu)
omo, say you go dance (gbedu)
chale (starboy), make we dance (gbedu)
you go dance (gbedu)
you go dance
so, tell me what you wanna do tonight?
you no the party no go make sense, if we never dey there, make the party come alive
we turn the o2 to o3, má lọ bé si italawa
so baby, tell me why you wanna
shake body make you do as you like
na steady we dey blow the cana
blow some trees, make me feel alright
i no fit lie, man, i'm wasted
and i'm feeling reckless
na who buy last get latest
that's why i'm working on patience
i no dey joke with my paycheck
if dem dey sleep, make dem wake them
so we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè
kese, kese, kese, kese, kese, kese
gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
how many times dem go tell person?
dem no dey pay to dey learn lesson
sha manya, gbẹ́mi de'bè
and it's a vibe anytime we dey there
i no get time, i no get patience
spray the money plenty
kese, kese, kese, kese, kese, kese
gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
how many times dem go tell person?
dem no dey pay to dey learn lesson
sha manya, gbẹ́mi de'bè
and it's a vibe anytime we dey there
i no get time, i no get patience
spray the money plenty
dance (gbedu)
chale, make we dance (gbedu)
make it dance (oh, le-le-le, gbedu)
let the music e dey play (gbedu)
omo, say you go dance (gbedu)
chale (starboy), make we dance (gbedu)
you go dance (gbedu)
you go dance

Wizkid brings his signature Afrobeat flair to Kese (Dance), a rhythmic track filled with infectious grooves and captivating melodies. The song’s upbeat tempo and catchy lyrics invite listeners to hit the dance floor. With his smooth vocals and vibrant sound, Wizkid delivers a tune that blends traditional African sounds with modern vibes, making it perfect for party playlists and dance


Listen on Apple Music Listen on Spotify

Join Us on Telegram

DMCA Disclaimer

All content provided on this blog is for promotional purposes only. The songs, lyrics, and other media are provided to promote artists and enable fans to access their work. If you are the copyright owner of any content and wish to have it removed, please contact us with your claim, and we will respond promptly to take the appropriate action.

Contact: chijioke12.zist@gmail.com




0 Responses

Leave a Reply

« | »

Hottest Artists

More Artist Biographies
PAGES