▹ Home ▹ Music ▹ Video ▹ Album ▹ Lyrics


Foreign| Ghana Music | Gospel Music

Upload Your Song

Latest Naija Music & Nigerian Videos

« | »

JeriQ – Way Ft. Ajebo Hustlers

PublishedBy: in MusicJanuary 4th, 2025 -


JeriQ – Way Ft. Ajebo Hustlers

Song Details

  • Artist: JeriQ
  • Featured Artists: Ajebo Hustlers
  • Category: Naija Music
  • Genre: Hip-Hop/Rap
  • Released: 2025-01-04
  • Duration: 3:01
×

Lyrics

Can your grandfather do this?
Ogbe
You see this fine fine girls you dey see
If you no get kpa, ọmọ e get as e be
That one girl came from overseas
If you no chest billing, you no go feel e the breeze
Anyway na way
Anywhere kaluba rubbers I dey
Her body dey vibrate
I wan drink from her water, I dey dehydrate
Anyway na way
Anywhere the mullar raba dey I dey
Her body dey vibrate
I wan drink from her water, I dey dehydrate
I be bad boy wey no get e feelings (ehe)
Me i no be akuta see i dey chest the billings (seh)
She dey dread the settings
I set her compass them wan dey whine say na virgin
Omo dey no dey tell person
Once i root out my kala i no dey cease fire (cease fire)
Kpalas dey give me brain na she dey inspire
She dey set doggy but i don retire
Baby kpọm love gi na you i desire
Anyway na way
Anywhere kaluba rubbers I dey
Her body dey vibrate
I wan drink from her water, I dey dehydrate
Anyway na way
Anywhere the mullar raba dey I dey
Her body Dey vibrate
I wan drink from her water, I dey dehydrate
Paper chaser money maker
Rabba taker flag waver
Ego bụ plan A, from mbido to ngwụcha
Born sinner, bad nigga
Mna agba mbọ mgbe ọbụna
Devoted to my kappa, Ajebo hustler
Salama for Baba j
Sewa sewa Mary j (eeh)
Anọm on the way achọm ije meet better days
Achọlọ kwam wahala ife mna achọ bu kaluba (ego)
Play with me my kala ga agba galala ka Timaya
Global domination is the mission in my unit (kpos)
Zero competition, we the best ka DJ Khaled (kpos)
Nwaanyi bụ onye na elesi mụ afia mgbe mnọ na cali (kpos)
Her beauty dey make me wonder na who born the barney (kpos)
Anyway na way
Anywhere kaluba rubbers I dey
Her body dey vibrate
I wan drink from her water, I dey dehydrate
Anyway na way
Anywhere the mullar raba dey I dey
Her body Dey vibrate
I wan drink from her water, I dey dehydrate
Can your grandfather do this?

“Way” is a vibrant collaboration between Nigerian rapper JeriQ and the dynamic duo Ajebo Hustlers. Released on August 16, 2024, as part of JeriQ’s album King, the track blends Afrobeat rhythms with street-hop vibes, capturing the essence of the hustle and the pursuit of success.


In “Way,” JeriQ delivers his signature blend of Igbo and English lyrics, narrating his journey and the challenges faced along the way. Ajebo Hustlers complement the track with their unique style, adding depth and energy to the song.

The song is available for streaming on major platforms such as Spotify and Apple Music

For a visual experience, you can watch the official lyric video below:

Listen on Apple Music Listen on Spotify

Join Us on Telegram
📥 SAVE AUDIO

DMCA Disclaimer

All content provided on this blog is for promotional purposes only. The songs, lyrics, and other media are provided to promote artists and enable fans to access their work. If you are the copyright owner of any content and wish to have it removed, please contact us with your claim, and we will respond promptly to take the appropriate action.

Contact: chijioke12.zist@gmail.com




0 Responses

Leave a Reply

« | »

Hottest Artists

More Artist Biographies
PAGES