▹ Home ▹ Music ▹ Video ▹ Album ▹ Lyrics


Foreign| Ghana Music | Gospel Music

Upload Your Song

Latest Naija Music & Nigerian Videos

« | »

BNXN fka Buju – No Spoil My Steeze

PublishedBy: in MusicDecember 27th, 2024 -


BNXN fka Buju – No Spoil My Steeze

Song Details

  • Artist: BNXN fka Buju
  • Category: Naija Music
  • Genre: Afrobeat
  • Released: 2024-12-27
  • Duration: 03:27
×

Lyrics

Oga if you make one wrong move you go hate me
Cause you know imma make three
Since you don underrate me, mi o f’enu she
Oga you go leave that girl o
Na my baby
Kin gbe wonu Mercedes
Emi lo n pe ni Buju Bentley mi o f’enu she
Oblee
Ase Lon Ke
Dance don’t play
I’ve been online since Monday
Since Monday on replay
Bere lowo pompey
Boys go display and e Dey
Go round rote rote


Cause it’s in my genes
Mhm composure dey body
Make dem no spoil my Steeze o
Make dem no spoil my Steeze
Make dem no spoil my Steeze
Spoil my Steeze
Spoil my steeze
Hmm no spoil my steeze

Oh it’s in my genes
Kini ma n fa kini ma to mi
See composure dey body
Make dem no spoil my Steeze o
Make dem no spoil my Steeze
Make dem no spoil my Steeze
Spoil my
Spoil my
Spoil my
Spoil my steeze
Steeze


Please, my cheese is coming please believe it
Sse lo k’owo shiii
Bata Jago for no reason
Balenciaga ti mo de ni
I bet you can’t tell the difference
Make dem come online make dem see
Boya ke ra subscription
Ki le fe shey? Se
Tospi l’awon eleyi se
Won ro pe won ma f’oju mi han shege
Monkey l’awon eleyi eh
Ah Tospi l’awon eleyi se Jan tolo
Diamonds all in my bangle o
Na me dem wan been cancel oh
Na why I no fit fumble o

Cause it’s in my genes
Mhm composure dey body
Make dem no spoil my Steeze o
Make dem no spoil my Steeze
Make dem no spoil my Steeze
Spoil my Steeze
Spoil my steeze
Hmm no spoil my steeze

Oh it’s in my genes
Kini ma n fa kini ma to mi
See composure dey body
Make dem no spoil my Steeze o
Make dem no spoil my Steeze
Make dem no spoil my Steeze
Spoil my
Spoil my
Spoil my
Spoil my steeze

Nigerian music sensation BNXN fka Buju delivers another captivating hit with his latest track, “No Spoil My Steeze.”


Known for his unique sound and lyrical prowess, BNXN continues to solidify his place in the music industry with this energetic and relatable anthem. “No Spoil My Steeze” is a perfect blend of infectious rhythms and powerful lyrics, making it a must-listen for fans of good music.

Stay tuned and vibe to this fresh release from one of Nigeria’s most talented artists!

Listen on Apple Music Listen on Spotify

Join Us on Telegram
📥 SAVE AUDIO

DMCA Disclaimer

All content provided on this blog is for promotional purposes only. The songs, lyrics, and other media are provided to promote artists and enable fans to access their work. If you are the copyright owner of any content and wish to have it removed, please contact us with your claim, and we will respond promptly to take the appropriate action.

Contact: chijioke12.zist@gmail.com




0 Responses

Leave a Reply

« | »

Hottest Artists

More Artist Biographies
PAGES